Housewife palava !!!

Where Eagles dare! Discuss Nigerian related football (soccer) topics here.

Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators

User avatar
Rogba
Egg
Egg
Posts: 560
Joined: Mon Dec 22, 2003 3:15 pm
Contact:
Housewife palava !!!

Post by Rogba »

Subject: The Housewife

A housewife realising that the housemaid had
started behaving funny
decided to engage her one morning:
Madam: Chinyere why u dey behave anyhow these days
abi u dey craze self?
E be like say u no wan know ya mate for this house
again o. U carry craze
for head? Abi face no dey fear face for ya
village?
Chinyere: Look at you, which kind wife wey u be?
Afterall my food dey
sweet pass ur own....
Madam: Ehn who told you, u cook better than i do?
Chinyere: Oga now..
Madam: Lord have mercy. Papa Nkechi is coming to
meet me in this house...
Na war between me and am today. Oooh no wonder...
I dey suspect since...
Chinyere: That's not all, I'm even better than u
in bed..
Madam: Yeepa.. I'm finished. So... Who told u such
thing?
Chinyere: The driver
Madam: Uhmm Chi baby, Chinyerry Chinlosky..come
here ehn... Good girl.
Abeg no let Oga hear that one. OK....
With God all things are possible
User avatar
Riche007
Eaglet
Eaglet
Posts: 17172
Joined: Tue Dec 23, 2003 12:53 pm

Post by Riche007 »

:mrgreen: :mrgreen: :mrgreen: :mrgreen:
The greatest enemy of knowledge is not ignorance, it is the illusion of knowledge - Hawking, 1942
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

:lol: :lol: :lol: :lol: :mrgreen:
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
oyek
Egg
Egg
Posts: 3187
Joined: Tue Jan 20, 2004 9:00 pm
Location: Throne Room

Post by oyek »

Yeparipa :lol: :lol: :lol:
tim
Egg
Egg
Posts: 131
Joined: Fri Jan 09, 2004 3:39 pm
Location: London

Post by tim »

I go die OOOO!!!!!! :mrgreen: :mrgreen:
User avatar
shaq
Egg
Egg
Posts: 3241
Joined: Tue Dec 30, 2003 11:16 pm
Location: Secret place of the most High God

Post by shaq »

funny... :D
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

a classic example of the stove calling the pot black
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
User avatar
KIZONZO
Egg
Egg
Posts: 3328
Joined: Wed Dec 24, 2003 8:21 pm
Location: USA

Post by KIZONZO »

whalahi, una go make man pass out
You never realize what you have till you lose it.
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

KIZONZO wrote:whalahi, una go make man pass out
i get water for hia :lol:
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
User avatar
KIZONZO
Egg
Egg
Posts: 3328
Joined: Wed Dec 24, 2003 8:21 pm
Location: USA

Post by KIZONZO »

yaro my brother, i don 4get say na "me-ruwa" job u dey do . :) :) :)
You never realize what you have till you lose it.
User avatar
scholl
Egg
Egg
Posts: 7199
Joined: Wed Dec 24, 2003 9:35 pm
Contact:

Post by scholl »

nice :lol:
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

KIZONZO wrote:yaro my brother, i don 4get say na "me-ruwa" job u dey do . :) :) :)
well done, so me i be wata boy abi :?: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol:
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
User avatar
KIZONZO
Egg
Egg
Posts: 3328
Joined: Wed Dec 24, 2003 8:21 pm
Location: USA

Post by KIZONZO »

yaro, i swear i don see you dey hawk water b4. Be proud of your profession, even if the thing no get ethics :shock: :lol:
You never realize what you have till you lose it.
User avatar
The YeyeMan
Eaglet
Eaglet
Posts: 17891
Joined: Wed Dec 24, 2003 12:51 am

Post by The YeyeMan »

:mrgreen: :mrgreen: :mrgreen:
danfo driver quotes:
"Great! Now it begins." - Jan 25, 2024
-
Cellular quotes:
"The Yeyeman is hardly ever vulgar when dealing with anyone. " - Mar 23, 2018
"Thank God na oyibo be coach." - Nov 16, 2017
"I will take Trump over Clinton but I am in the minority." - Jul 19, 2016

© The YeyeMan 2024
This post is provided AS IS with no warranties and confers no rights.
It is not authorised by CyberEagles. You assume all risk for your use. All rights reserved.
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

KIZONZO wrote:yaro, i swear i don see you dey hawk water b4. Be proud of your profession, even if the thing no get ethics :shock: :lol:
ye bo gbe see as you dey tu ashiri mi sita,i go catch you, you know say i know say........
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
User avatar
KIZONZO
Egg
Egg
Posts: 3328
Joined: Wed Dec 24, 2003 8:21 pm
Location: USA

Post by KIZONZO »

yaro maiwayo wrote:
KIZONZO wrote:yaro, i swear i don see you dey hawk water b4. Be proud of your profession, even if the thing no get ethics :shock: :lol:
ye bo gbe see as you dey tu ashiri mi sita,i go catch you, you know say i know say........
so YARO you still never 4get those small yoruba words wey u learn when u dey do gateman 4 Lagos. Kai, those days were funny with u listening to the bbc hausa service on ur small transistor rado. :P :P
You never realize what you have till you lose it.
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

KIZONZO wrote:
yaro maiwayo wrote:
KIZONZO wrote:yaro, i swear i don see you dey hawk water b4. Be proud of your profession, even if the thing no get ethics :shock: :lol:
ye bo gbe see as you dey tu ashiri mi sita,i go catch you, you know say i know say........
so YARO you still never 4get those small yoruba words wey u learn when u dey do gateman 4 Lagos. Kai, those days were funny with u listening to the bbc hausa service on ur small transistor rado. :P :P
i remember now, when u dey call me mola, but se u still dey do your vulcanizer job, because that time you bin dey wait make your biz pick up
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
Motown
Egg
Egg
Posts: 379
Joined: Fri Jan 23, 2004 5:43 pm

Post by Motown »

Una dey make my saturday evening o, that was a classic.
User avatar
KIZONZO
Egg
Egg
Posts: 3328
Joined: Wed Dec 24, 2003 8:21 pm
Location: USA

Post by KIZONZO »

nice one there, but Thank God now as i don buy 43 % shares for bridgestone tires :mrgreen: :mrgreen:
You never realize what you have till you lose it.
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

KIZONZO wrote:nice one there, but Thank God now as i don buy 43 % shares for bridgestone tires :mrgreen: :mrgreen:
O 43% of the shares in the ajegule district, i am happy for you :lol:
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
User avatar
KIZONZO
Egg
Egg
Posts: 3328
Joined: Wed Dec 24, 2003 8:21 pm
Location: USA

Post by KIZONZO »

YARO, i know how you feel; but don't worry, my 43 % share in AJ city no go affect your girlfriends (sikira and taofikat) wey dey there. They are still too raz for me :mrgreen: :mrgreen:
You never realize what you have till you lose it.
User avatar
yaro maiwayo
Egg
Egg
Posts: 1696
Joined: Mon Jan 26, 2004 6:57 pm
Location: USA

Post by yaro maiwayo »

KIZONZO wrote:YARO, i know how you feel; but don't worry, my 43 % share in AJ city no go affect your girlfriends (sikira and taofikat) wey dey there. They are still too raz for me :mrgreen: :mrgreen:
well done, you don yab me so tey i just dey think of my life :cry:
hey hey hey
smoke weed everyday
take a stack a day
to keep the doctor away
User avatar
KIZONZO
Egg
Egg
Posts: 3328
Joined: Wed Dec 24, 2003 8:21 pm
Location: USA

Post by KIZONZO »

haba yaro, how i go yab you. Don't 4get say that your pic just dey like chief tormentor for outer space. It's saturday night anyways; man dey go a few spots 2night. ciao :(
You never realize what you have till you lose it.

Post Reply