ONLY IN NIGERIA CAN A WASTE PIPE LIKE AGALI
Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators
ONLY IN NIGERIA CAN A WASTE PIPE LIKE AGALI
pull this kind of stunt
this guy has two left legs...I no even gree for Okocha and Kanu but Agali too dey make yanga...this guy no even be part of the old super eagles 94 to 98 era....we don suffer o!!!....drop this punk and bring back aliyu or nworgu..wey Ijeh dey sef!!!

- Bigpokey24
- Super Eagle
- Posts: 110990
- Joined: Tue Dec 23, 2003 4:58 pm
- Location: Earth