LAWAL SCORED TWICE

Where Eagles dare! Discuss Nigerian related football (soccer) topics here.

Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators

Waffiman
Site Admin
Site Admin
Posts: 51601
Joined: Tue Dec 23, 2003 1:35 pm

Post by Waffiman »

Cristao wrote:
PaJimoh wrote:Waffiman, i go dey knock on your door very soon. I beg get redy to roll up your sleeves. You don disrespect my Hot Spurs for the last time. :D :D :D

Waffiman wrote:Na training match be this oh. How many times Pajimoh dey report Spuds training match wey Postiga score.? :P :P :P :P
abi .. oh call me when u dey go .. make i show am wahala as well
:mrgreen: :mrgreen: :mrgreen: :mrgreen: Abeg tell me PaJimoh, Postiga dey score for training match. :wink: :wink: :wink: :wink:

Nor worry guys, I go show una round Ashburton Grove where we dey build our new stadium. The work don start oh, so Spuds dream of sharing Wembley with us is just a dream. :P :P :P :P :P :P
Arsène Wenger at Arsenal, 1996 to 2018. I was there.

Post Reply