okocha don score AGAIN bolton 5 villa 2
Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators
Their leaders have taken cover and the members are dumbfounded.Its a Goal wrote:Wow. The goal must have been fantastic. What did the UBA members have to say?[color=brown]Shownoja[/color] wrote:Yes JJ scored 2 goals from free kicks and the second was an absolute belter bending the ball with venomous power using the outside of his right foot ala Carlos against France at Le tournouis a few years ago.[color=brown]Its a Goal[/color] wrote:I missed the match so can someone please confirm whether or not Oga scored 2 goals .
-
- Egg
- Posts: 2106
- Joined: Tue Dec 23, 2003 2:12 pm
- Location: Jandon
“JAY JAY” FREE KICK TIME SPEED AT 100MILES PER HR NA BULLET?
JAY JAY WANT KILL DAT KEEPER, NO GOALIE IN THE WORLD GO STOP DAT BULLET OF A SHOT. UNLESS PAPA RUFIA.
I BEG MAKE JAY JAY NO GO TUNISIA JO, PREMIERSHIP FOOTBALL GO DEY BORING NOW.
I BEG DAT 5TH JAY JAY GOAL WEYTIN OKOCHA DEY WRITE ON IS PALM ABI HE WANT MORE MONEY OR DEM DON GIVE AM BACK IS LOST 4 BILLION NAIRA CHEQUE WEY LOST 4 NIGER BACK?

ALL NIGERIA UNDER 17GAMES QUARTER, sEMI & fINAL & All Super Eagles ANC 2008 & PLAYERS INTERVIEWS IN DVD FREE POSTAGE WORLDWIDE PM 4 DETAILS.