GUNNER AND SPUD ARGUING ABOUT WHOSE 1ST 11 BETTER PASS!
Posted: Wed Mar 15, 2017 3:31 pm
[/video]
...OUR WIVES ARGUING ABOUT WHO LOOKS BETTER IN LINGERIE
...OUR WIVES ARGUING ABOUT WHO LOOKS BETTER IN LINGERIE
The Undisputed Number One Home for All Super Eagles Fans
https://forum.cybereagles.com/
....and wikileaks said U were off hashish.. ..they're obviously full of crapmetalalloy wrote:PaJ don go back to arsneal again? See your bia bia!
Troble don sit down, dey sip on palmwine jejely na so you go dey poke am with words. Now you know why I dey struggle hard to respect ya chieftaincy title?Chief Ogbunigwe wrote:more like PaJ(unk) vs PaJimoh
Is there good profit in tapping this? Or do you enjoy/drink your profit.pajimoh wrote:Troble don sit down, dey sip on palmwine jejely na so you go dey poke am with words. Now you know why I dey struggle hard to respect ya chieftaincy title?Chief Ogbunigwe wrote:more like PaJ(unk) vs PaJimoh
Chief, hmmmm, take time o. I dey go back to my palmy. I take God beg you, no dey associate me with dat ganja smoking, all club supporting whore o. I don talk my own o
Abeg.......Wikileak don tell us sey in the case of Ogbenigwe calling him "Chief" is work related ....not red-capped but assigned "title" for expertise in unsavory bluecollar work wey nobody want .....in this case suckaway drainage.. .................................#nonalternativefactpajimoh wrote:Troble don sit down, dey sip on palmwine jejely na so you go dey poke am with words. Now you know why I dey struggle hard to respect ya chieftaincy title?Chief Ogbunigwe wrote:more like PaJ(unk) vs PaJimoh
Chief, hmmmm, take time o. I dey go back to my palmy. I take God beg you, no dey associate me with dat ganja smoking, all club supporting whore o. I don talk my own o