pajimoh wrote:
Chief Ogbunigwe wrote:
more like PaJ(unk) vs PaJimoh
Troble don sit down, dey sip on palmwine jejely na so you go dey poke am with words. Now you know why I dey struggle hard to respect ya chieftaincy title?
Chief, hmmmm, take time o. I dey go back to my palmy. I take God beg you, no dey associate me with dat ganja smoking, all club supporting whore o. I don talk my own o
Abeg.......Wikileak don tell us sey in the case of Ogbenigwe calling him "Chief" is work related

....not red-capped but assigned "title" for expertise in unsavory bluecollar work wey nobody want

.....in this case suckaway drainage..

.................................#nonalternativefact

_________________

MISSION STATEMENT:To help Middle America’s families identify and resolve
critical financial matters that they have not addressed
and of which they may not even be aware
I KNOW MY FOOTBALL!!!!!You have
eyes, use
it!-Robbynice,2011
CLUBS: CHELSEA FC, 3SC IBADAN.