Page 1 of 1

Highlights How Super Eagles qualified for the Russia 2018

Posted: Tue Oct 10, 2017 10:07 am
by Jmal

Re: Highlights How Super Eagles qualified for the Russia 201

Posted: Tue Oct 10, 2017 3:29 pm
by 1naija
What is this?

Nna maaan!

Re: Highlights How Super Eagles qualified for the Russia 201

Posted: Tue Oct 10, 2017 4:20 pm
by paj
Jmal wrote:
dude..Worraheck? :evil: juss when I begin drool sey I don see fideo wey go ginger the tune wey I wan cook for our special birds U dey show us some guy prolonged selfie? :twisted: please..who here get Evans tel # make we go 'lodge' Jmal for him special suite? :twisted: :twisted: :twisted: :twisted: :twisted:

Re: Highlights How Super Eagles qualified for the Russia 201

Posted: Tue Oct 10, 2017 4:29 pm
by niyi
paj wrote:
Jmal wrote:
dude..WTF? :evil: juss when I begin drool sey I don see fideo wey go ginger the tune wey I wan cook for our special birds U dey show us some guy prolonged selfie? :twisted: please..who here get Evans tel # make we go 'lodge' Jmal for him special suite? :twisted: :twisted: :twisted: :twisted: :twisted:
Please no record another one till you don regrow your dada

Re: Highlights How Super Eagles qualified for the Russia 201

Posted: Tue Oct 10, 2017 4:40 pm
by paj
niyi wrote:
paj wrote:
Jmal wrote:
dude..WTF? :evil: juss when I begin drool sey I don see fideo wey go ginger the tune wey I wan cook for our special birds U dey show us some guy prolonged selfie? :twisted: please..who here get Evans tel # make we go 'lodge' Jmal for him special suite? :twisted: :twisted: :twisted: :twisted: :twisted:
Please no record another one till you don regrow your dada
olboy I don drink like 16 gorodoms of Agbo wey suppose help me ginger hormone wey go grow hair but hair no gree come..so I don accept sey it's from my village hence I no'o fight am... :mad: for now I dey go through different riddims to find the current beat..U can help me by doing dry fasting for a week so I go find beat..E go help U too in dropping that 26 gallon belle U dey waka about wiff..
Pa