Argentina Vs Nigeria

Where Eagles dare! Discuss Nigerian related football (soccer) topics here.

Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators

Post Reply
User avatar
1naija
Flying Eagle
Flying Eagle
Posts: 57466
Joined: Sat Jan 03, 2004 5:04 pm
Argentina Vs Nigeria

Post by 1naija »

About to come on, on YouTube on my TV.

So far Akpeyi is the MOM.
The Lord is my Shepherd. I shall not be in want.
EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Eaglet
Eaglet
Posts: 29486
Joined: Fri Dec 26, 2003 10:39 am
Re: Argentina Vs Nigeria

Post by EMIR KONGI JAFFI JOFFA »

U no get job? Haba
OCCUPY NFF!!
User avatar
1naija
Flying Eagle
Flying Eagle
Posts: 57466
Joined: Sat Jan 03, 2004 5:04 pm
Re: Argentina Vs Nigeria

Post by 1naija »

EMIR KONGI JAFFI JOFFA wrote:U no get job? Haba

Levels dey change for some people so we no dey work 7 days a week again like you wey wan "huzzle" till infinity like Whizboy tok.
The Lord is my Shepherd. I shall not be in want.
EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Eaglet
Eaglet
Posts: 29486
Joined: Fri Dec 26, 2003 10:39 am
Re: Argentina Vs Nigeria

Post by EMIR KONGI JAFFI JOFFA »

1naija wrote:
EMIR KONGI JAFFI JOFFA wrote:U no get job? Haba

Levels dey change for some people so we no dey work 7 days a week again like you wey wan "huzzle" till infinity like Whizboy tok.
Who u sign? WC Market don pick up? :laugh:
OCCUPY NFF!!

Post Reply