Page 1 of 1
No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 6:07 pm
by pajimoh
Nigeria don lose first game, gist from camp don dry up? SE still dey Rorshia?
Wetin happen to singing, dancing, piano lesson and fashion show?
Abeg some of us still lorf our Super Eagles. We no be fair weather fans.
Make the gist continue. Biko
Re: No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 6:11 pm
by Enugu II
pajimoh wrote:Nigeria don lose first game gist from camp don dry up? SE still dey Rorshia?
Wetin happen to singing, dancing, piano lesson and fashion show?
Abeg some of us still lorf our Super Eagles. We no be fair weather fans.
Make the gist continue. Biko
PaJimoh,
We still dey for shock ooo! Abeg, dem don check on Emir?
Re: No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 6:18 pm
by charlie
If I see John Ogu Shaku Shaku again I go vex!
As our fore-fathers dey say, Talk talk no dey fill belle.
Leave the boys alone to train and lick their wounds. I hope they do their talking on the green grass.
Re: No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 6:33 pm
by cchinukw
Update us on their earliest flight back to Nigeria
Re: No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 6:37 pm
by anikulapo
Palm Wine Tapper check your spelling .... Ode
Re: No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 6:54 pm
by pajimoh
anikulapo wrote:Palm Wine Tapper check your spelling .... Ode
check ya brain, oponu sowenu, didirin
Re: No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 7:23 pm
by anikulapo
pajimoh wrote:anikulapo wrote:Palm Wine Tapper check your spelling .... Ode
check ya brain, oponu sowenu, didirin
There is a Noose waiting for you when you come down from ya tree Mugu
Re: No more camp noose?
Posted: Mon Jun 18, 2018 8:25 pm
by pajimoh
anikulapo wrote:pajimoh wrote:anikulapo wrote:Palm Wine Tapper check your spelling .... Ode
check ya brain, oponu sowenu, didirin
There is a Noose (
news) waiting for you when you come down from ya tree Mugu
Mofotau, I'm surprised you're not asking me to correct "Rorshia"?