So wetin happun to all our weld kep songs?
Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators
So wetin happun to all our weld kep songs?
All the people wey don drop tune, na only for 2 weeks performance?
Abeg make we still dey gyrate to our songs o
wheres that "owambe" gif of those ladies dancing? Abeg someone post am quick - danfo driver, I believe na ya gif

Super Eagles - Fly Above The Storm!!!