Page 1 of 1

So wetin happun to all our weld kep songs?

Posted: Fri Jun 29, 2018 5:36 pm
by pajimoh
All the people wey don drop tune, na only for 2 weeks performance?

Abeg make we still dey gyrate to our songs o :tic:

wheres that "owambe" gif of those ladies dancing? Abeg someone post am quick - danfo driver, I believe na ya gif