Sorry wrong forum......
Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators
- original skeepolah
- Eaglet
- Posts: 24065
- Joined: Tue Dec 23, 2003 6:48 am
- AreaDaddy
- Eaglet
- Posts: 17690
- Joined: Mon Dec 29, 2003 9:01 pm
- Location: HMP. "I am innocent, I swear!"..
Omo Naija,
Na wah for you!
You look the whole threads wey det rant & rave and na dis one you put head..
You no go the thread where Damunk dey explain how he go take direct the Next Naija blockbuster "Saving Private Rafiu".
You no go all the threads where the 3 wise men from the east Ojemba, IK15 and ama1 dey take all comers
You no go thread wey Ohsee and CICOB dey debate the sexual promiscuity of female albinos 4ft and shorter
You no even go the thread where ROSSIKE dey lament how the illumunati wan kidnap am, carry am go mars on Beagle 2
You miss all these threads come put head here...Some people sha...