1950: Marine vs. Railway, Omo-Eko, wey you dey?

Where Eagles dare! Discuss Nigerian related football (soccer) topics here.

Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators

Post Reply
TD
Egg
Egg
Posts: 3853
Joined: Fri Feb 06, 2004 3:25 pm
Location: St Kitts and Nevis
1950: Marine vs. Railway, Omo-Eko, wey you dey?

Post by TD »

Wetin happen for dis match, who scored the goals and what was the result?
User avatar
theDunamis
Egg
Egg
Posts: 9093
Joined: Tue Dec 23, 2003 9:56 pm
Location: Hidden with Christ Jesus
Contact:

Post by theDunamis »

Nah wah for all dis una dinosaur matches that took place in jurassic park o :mrgreen:
theDunamis is signed, sealed, DELIVERED!
User avatar
MI5
Eaglet
Eaglet
Posts: 25748
Joined: Tue Dec 23, 2003 6:48 am
Location: Forbidden City
Contact:

Post by MI5 »

TD,


Haba you no dey sleep? :o Make Omo-Eko sleep na him go come back later... :mrgreen:
Soldier of Fortune...
TD
Egg
Egg
Posts: 3853
Joined: Fri Feb 06, 2004 3:25 pm
Location: St Kitts and Nevis

Post by TD »

MI5 wrote:TD,


Haba you no dey sleep? :o Make Omo-Eko sleep na him go come back later... :mrgreen:
I don become the new Monescafe. Na TDB we dey do am.

Omo-Eko, I dey wait o.
User avatar
MI5
Eaglet
Eaglet
Posts: 25748
Joined: Tue Dec 23, 2003 6:48 am
Location: Forbidden City
Contact:

Post by MI5 »

Nice one... :wink: no worry Omo-eko go come soon soon... :o



TD wrote:
MI5 wrote:TD,


Haba you no dey sleep? :o Make Omo-Eko sleep na him go come back later... :mrgreen:
I don become the new Monescafe. Na TDB we dey do am.

Omo-Eko, I dey wait o.
Soldier of Fortune...
TD
Egg
Egg
Posts: 3853
Joined: Fri Feb 06, 2004 3:25 pm
Location: St Kitts and Nevis

Post by TD »

Omo-Eko, I still dey wait for you. Why is it taking you so long to respond?
Jimi
Eaglet
Eaglet
Posts: 14123
Joined: Thu Jan 22, 2004 11:02 pm
Re: 1950: Marine vs. Railway, Omo-Eko, wey you dey?

Post by Jimi »

TD wrote:Wetin happen for dis match, who scored the goals and what was the result?
You dey there? or na hearsay or internet wey you take get that info?
TD
Egg
Egg
Posts: 3853
Joined: Fri Feb 06, 2004 3:25 pm
Location: St Kitts and Nevis
Re: 1950: Marine vs. Railway, Omo-Eko, wey you dey?

Post by TD »

Jimi wrote:
TD wrote:Wetin happen for dis match, who scored the goals and what was the result?
You dey there? or na hearsay or internet wey you take get that info?
Ol boy, I take my koro koro eye see this game life. Make I wait for the yeye Omo-Eko to answer before I spill the beans on wetin happen. Just to whet your appetite, marine wear red and white singlet with blue khaki shorts. make I stop there for now.
User avatar
Sir V
Eaglet
Eaglet
Posts: 15219
Joined: Mon Dec 22, 2003 4:09 pm
Location: UK

Post by Sir V »

Ol boy, man watch that match, na Chief Ogbunigwe naim carry me go stadium. Naim Sholder naim I sidon.


The players i remember na the goal keeper Emmanuel Omiunu, Anakwe Emmanuel and Anibueze Benedict.
"If winning isn't important, why do we spend all that money on scoreboards?“ --Chuck Coonradt
TD
Egg
Egg
Posts: 3853
Joined: Fri Feb 06, 2004 3:25 pm
Location: St Kitts and Nevis

Post by TD »

Sir V wrote:Ol boy, man watch that match, na Chief Ogbunigwe naim carry me go stadium. Naim Sholder naim I sidon.


The players i remember na the goal keeper Emmanuel Omiunu, Anakwe Emmanuel and Anibueze Benedict.
:lol: :lol: :lol:
User avatar
omo-eko
Egg
Egg
Posts: 2112
Joined: Fri Apr 23, 2004 5:39 am
Location: somewhere

Post by omo-eko »

m15 my brother thank you jare god of mercy will continue to bless you, TD we lagosian no dey run o are you readybecause na this kind one me i like no be say i dey sleep na another person de hala me about referee issue since if you wan talk abou marine csossby or railways issue you go tell me your age because i no wan waste my time for nothing, coach ominu wey sir v mentioned be the coach for police machine team so make we start answer my question
Last edited by omo-eko on Wed Apr 28, 2004 5:34 am, edited 2 times in total.
Image
User avatar
omo-eko
Egg
Egg
Posts: 2112
Joined: Fri Apr 23, 2004 5:39 am
Location: somewhere

Post by omo-eko »

WE UNA WE THEY MAKE NOISE OMO-EKO IS BACK
Image
TD
Egg
Egg
Posts: 3853
Joined: Fri Feb 06, 2004 3:25 pm
Location: St Kitts and Nevis

Post by TD »

omo-eko wrote:WE UNA WE THEY MAKE NOISE OMO-EKO IS BACK
Omo-Eko, cool ya temper dia one time. We full ground for hia. So you play for Police "Machine" team enh, you been know Julius Aghahowa for dia?
User avatar
omo-eko
Egg
Egg
Posts: 2112
Joined: Fri Apr 23, 2004 5:39 am
Location: somewhere

Post by omo-eko »

ANSWER MY QUESTION
Image
TD
Egg
Egg
Posts: 3853
Joined: Fri Feb 06, 2004 3:25 pm
Location: St Kitts and Nevis

Post by TD »

omo-eko wrote:ANSWER MY QUESTION
See you, you be proper Gidian. I ask you question, instead make you answer am, you come throw another one for my face, den you begin vex say I no answer you.

If you don't know, make you talk make I use information scatter your head.

Post Reply