Eagles Listen: 2004 will be more rewarding 4 you - Obasanjo
Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators
Na Lie...... 8) 8)
VINDAVE wrote:Na DEEPER LIFE MEMBER, Them nor deh Wear RING for FINGER.Guv007 wrote:How you take know? l no see ring for her finger.VINDAVE wrote:She don get HUSBAND o! I beg look for another one, nor put Ikman for palava...MI5 wrote:Hmmm dis girl no bad ohh IKman MI5 needs a dossier on her at once 8)
Soldier of Fortune...
Well me sef i no get anything at all for hand? Does that make a Deeper Life? Hahhahahaha..... make una no dey believe in theories...
Mi5, how can that be a lie, have u seen any body from that side fo religion even wearing wrist-watch, anything metal is forbiden - just joking.[/quote]StoneKold wrote:MI5 wrote:Na Lie...... 8) 8)
Na DEEPER LIFE MEMBER, Them nor deh Wear RING for FINGER.
Soldier of Fortune...