Search found 21983 matches

by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 3:01 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: WEN GAME GO START?????????
Replies: 23
Views: 4626

GMT KO TMJ NI.ALL UNA DEY CRASE
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 1:21 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: WEN GAME GO START?????????
Replies: 23
Views: 4626

Look, I no ask no yabbies. all i won be WEN GAME GO START? Wetin be GMT? I dey hia and de time say 4am una dey talk GMT.What time zone is GMT? :D :D :D
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 11:11 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: Go Eagles!
Replies: 5
Views: 1009

wat is a camer'nian? Answer quick quick bifor i call homeland security and rumsfeld.
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 11:04 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: WEN GAME GO START?????????
Replies: 23
Views: 4626

WEN GAME GO START?????????

i'm here on the west coast (US) and i don begin severe shaking already, what time is the game? I no understand GMT.
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 9:03 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: Penalty Kicks
Replies: 6
Views: 1279

JJ,Lawal,Yobo,Kanu,Jag. Experience matters
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 8:48 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: Rest you mind 'cause TUNISIA is grass....
Replies: 3
Views: 837

I jus hope youre right cos i cant imagine anybody walking into Gidi and beating us in a semi final match.The home court advantage is huge.
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 8:24 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: Rest you mind 'cause TUNISIA is grass....
Replies: 3
Views: 837

Mudi,

Na where una dey since? I'm glad to see youre confident cos me i jus dey shake anyhow. SE are superior on paper but who knows what these pepus go tro our way. I dont see how they can stop JJ,Kanu,Utaka,Jag and the wizard called Os.
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Wed Feb 11, 2004 12:28 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: I think we might lose tommorow
Replies: 40
Views: 5407

Your problem is called SHAKING. The remedy is sleep during the game otherwise you risk a serious heart problem.
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Tue Feb 10, 2004 1:08 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: NIG VS TUN ..MIGHT JUST BE ANODA NIG VS DEN MATCH
Replies: 7
Views: 1315

Dis bobo go kill man, i don dey shake already and im come mention denmark again.
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Tue Feb 10, 2004 12:36 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: Comments from the Tunisian Forum
Replies: 34
Views: 5796

These guys obviously dont know about JJ freekick ability and they have a suspect keeper.
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Mon Feb 09, 2004 3:23 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: can you imagine this future eagles lineup-2006
Replies: 4
Views: 1059

can you imagine this future eagles lineup-2006

Enyeama- Hopefully continues to improve

West
Yobo
george
udeze

jj
seyi
utaka
lawal ( we will make it)

osaze
martins

Jag,yak,baba on the pine
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Mon Feb 09, 2004 3:05 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: ENYEAMA APOLOGY ROLL CALL, YAMAYAMA NO MORE
Replies: 7
Views: 1998

babanaija,

na true talk be dat, my hats off to him too?
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Mon Feb 09, 2004 2:08 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: ENYEAMA APOLOGY ROLL CALL, YAMAYAMA NO MORE
Replies: 7
Views: 1998

ENYEAMA APOLOGY ROLL CALL, YAMAYAMA NO MORE

What a year dis young man has had. champions league, 1st choice keeper for naija and now in the ANC semi thanks to him.He has proven me wrong and i'm very happy for the fella.All the vampire and karate threads wey i open have being uselessed.Kudos to Enyeama and good bye to yamayama. Oya, i know say...
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Mon Feb 09, 2004 2:03 am
Forum: EAGLES NEST
Topic: CHEI!! I DON DEY SHAKE FOR TUNISIA TOO OOOOOO
Replies: 3
Views: 776

CHEI!! I DON DEY SHAKE FOR TUNISIA TOO OOOOOO

jUST AS MAN OVERCOME CAMEROUN fever una don begin dey shout about some santos guy wey fit destroy naija. Who im be? E better pass eto or Mboma? Abi Tunisia players get 5 legs too?Anibody for SE tall reach dem smallest player?
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 3:51 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

iF WE'VE EVER NEEDED A WHISTLE IT IS NOW
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 2:51 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

OOOOOOOOOGGGGGGGGGGGAAAAAAAAAAAAAAAAAA!!!!!!!!!

AAAAAWWWWWOOOOOOOOOOONNNNNNNNNNN!!!!!!!!!!!!!!!!!!1
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 2:48 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

KAI, look like naija go face house unless CCC do something
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 2:42 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

lets keep attacking and hopefully someone in their defense will tire
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 2:37 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

bbc said utaka crassed the ball so back off abbey
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 2:20 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

I hope osaze got speed cos Kanu aint never heard of it
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 2:13 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

Kai, have we touched the ball yet?? 10mins don knack
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 2:09 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: Cameroon 1 V 2 Nigeria - Full Time
Replies: 426
Views: 37526

game still early,hold ya faya guys
by EMIR KONGI JAFFI JOFFA
Sun Feb 08, 2004 1:39 pm
Forum: EAGLES NEST
Topic: My early concession speech....
Replies: 3
Views: 876

a BUSHBOY WIT COLONIAL MENTALITY, GERRRRRRROOOOOOOOOOUUUUUUUUUUUUUUUTTTTTTTTTT!!!!!!!!!!!!!!!111