if the SE gets to the second round,I go drop heavy somtin!
Posted: Wed Jun 09, 2010 4:05 pm
...I already sabi which beat I go use...so U hiphopheads...get ready to bump ya craniums...
2Drama...abeg..save the clips.. 


The Undisputed Number One Home for All Super Eagles Fans
https://forum.cybereagles.com/
...Olboy..I'll be flooding the gate with lyrics on this one..me head don dey 'ho' like kettle wey dey whistle for U sey wata don dey boil..tbite wrote:i dey feel you man mi
![]()
![]()
the thing go sweet me pass st louis sugar...if we get to second round.......
Olboy I totally forgot that one ehhhh. U don make me de yearn for naijatbite wrote:i dey feel you man mi
![]()
![]()
the thing go sweet me pass st louis sugar...if we get to second round.......
I laff..shey U hear me stutter when I was on the air last Sunday?kofo enyeama wrote:PAj, just confess ure shaking jo![]()
![]()
Paj, congrats o, so you don dey sleep for air mattress? You dey chop life o! Na Vono Bed?paj wrote:I laff..shey U hear me stutter when I was on the air last Sunday?kofo enyeama wrote:PAj, just confess ure shaking jo![]()
![]()
,,no'o..no durafoam..Polly wrote:Paj, congrats o, so you don dey sleep for air mattress? You dey chop life o! Na Vono Bed?paj wrote:I laff..shey U hear me stutter when I was on the air last Sunday?kofo enyeama wrote:PAj, just confess ure shaking jo![]()
![]()
We are not interested in your toilet habitsif the SE gets to the second round,I go drop heavy somtin!
... and we WILL!tbite wrote:i dey feel you man mi
![]()
![]()
the thing go sweet me pass st louis sugar...if we get to second round.......
pajimoh wrote:We are not interested in your toilet habitsif the SE gets to the second round,I go drop heavy somtin!
...we all do am..it's called "LOGgin In"...pajimoh wrote:We are not interested in your toilet habitsif the SE gets to the second round,I go drop heavy somtin!
Heliopolis wrote:I think it'd be in everyone's best interests if Nigeria fail to advance...I dont want anyone here going deaf after paj drops another DEF-initely crappy track
how do U say "WTF" in Arabic?tbite wrote:Heliopolis wrote:I think it'd be in everyone's best interests if Nigeria fail to advance...I dont want anyone here going deaf after paj drops another DEF-initely crappy track
...U must be suffering from acute ElHadarism..Heliopolis wrote:I think it'd be in everyone's best interests if Nigeria fail to advance...I dont want anyone here going deaf after paj drops another DEF-initely crappy track
One more of your crappy tracks and I'll be suffering from acute deafnesspaj wrote:...U must be suffering from acute ElHadarism..Heliopolis wrote:I think it'd be in everyone's best interests if Nigeria fail to advance...I dont want anyone here going deaf after paj drops another DEF-initely crappy track
pajimoh wrote:We are not interested in your toilet habitsif the SE gets to the second round,I go drop heavy somtin!
...U're already dumb so might as well complete the circle?btw..does Egypt have an anthem or do U guys moo along with a bunch of noisy cows?Heliopolis wrote:One more of your crappy tracks and I'll be suffering from acute deafnesspaj wrote:...U must be suffering from acute ElHadarism..Heliopolis wrote:I think it'd be in everyone's best interests if Nigeria fail to advance...I dont want anyone here going deaf after paj drops another DEF-initely crappy track
..Nna I already scribbled the first verse during my latrine break...unfortunately I no be Lukmon so I no fit yan wetin dey shele until after E happen...Riversboy wrote:I have my pens ready for some serious poetry, if these boys inspire me.
LOL, na di same wahala I dey face. I bin wan contact strong babalawo to give me small expo, but dem say Pa Oni don already go Southee.paj wrote:..Nna I already scribbled the first verse during my latrine break...unfortunately I no be Lukmon so I no fit yan wetin dey shele until after E happen...Riversboy wrote:I have my pens ready for some serious poetry, if these boys inspire me.
..troway me sampu...Riversboy wrote:LOL, na di same wahala I dey face. I bin wan contact strong babalawo to give me small expo, but dem say Pa Oni don already go Southee.paj wrote:..Nna I already scribbled the first verse during my latrine break...unfortunately I no be Lukmon so I no fit yan wetin dey shele until after E happen...Riversboy wrote:I have my pens ready for some serious poetry, if these boys inspire me.
Oga, we suppose collabo sha. Music + Spoken Word = That Fire.