Iwobi v CP
Posted: Thu May 19, 2022 9:37 pm
what a game, however Everton fans really dey craze.. them nearly scatter stadium
The Undisputed Number One Home for All Super Eagles Fans
https://forum.cybereagles.com/
Ones wey no dey go WC too dey enter field and NFF dey suffer the fine lolEMIR KONGI JAFFI JOFFA wrote: ↑Fri May 20, 2022 12:31 am Kai…one man’s trash is another man’s gold. Fans of teams that win CL/EPL no Dey invade pitch, an the ones that barely avoid relegation Dey invade field celebrate. Poor man Dey suffa.
Initial gra gra. Chei… see Wetin Eguaveon don cause.maceo4 wrote: ↑Fri May 20, 2022 1:08 amOnes wey no dey go WC too dey enter field and NFF dey suffer the fine lolEMIR KONGI JAFFI JOFFA wrote: ↑Fri May 20, 2022 12:31 am Kai…one man’s trash is another man’s gold. Fans of teams that win CL/EPL no Dey invade pitch, an the ones that barely avoid relegation Dey invade field celebrate. Poor man Dey suffa.
delisyomie don wrote: ↑Fri May 20, 2022 2:13 pmfor his club team yeah
when they play for national team is like no body want to break there leg for eagle probably i will be same you never know .
if he can have the atribution of wing back he play sometime and the hustle, so he uses all this when he play 10 he will be world class midfielder .