Peter Rufai comments on SE coach
Moderators: Moderator Team, phpBB2 - Administrators
-
- Eaglet
- Posts: 29916
- Joined: Fri Dec 26, 2003 10:39 am
Peter Rufai comments on SE coach
Hmmm, Dodo Mayana don speak o, he rarely does. Mek una open ya ears and listen first then read between the lines. He don tok his own.
Starts @8.03
Starts @8.03
OCCUPY NFF!!
Re: Peter Rufai comments on SE coach
Dis man no gree old. As I see am for Enugu stadium for 1988, na so I see am now. Wetin him dey chop? Look him hair sef. Fresh, fresh.
All dem finidi and Amokachi, eve Kanu dem, don ole finish but persin wey senior dem well well him face just dey shine like pekin bottom.
As for wetin him no tok, I no too gree sha.
All dem finidi and Amokachi, eve Kanu dem, don ole finish but persin wey senior dem well well him face just dey shine like pekin bottom.
As for wetin him no tok, I no too gree sha.
-------------------------------------------
MY NAME IS WAKA-MAN, and YES, I AM A CHELSEA FAN. Please don't hate me - I was fan when David Ellery dashed Cantona two penalties as Man U beat us 4-0 in the FA Cup final. So I've paid my dues.
MY NAME IS WAKA-MAN, and YES, I AM A CHELSEA FAN. Please don't hate me - I was fan when David Ellery dashed Cantona two penalties as Man U beat us 4-0 in the FA Cup final. So I've paid my dues.
Re: Peter Rufai comments on SE coach
The man looks great
For my sceptical Nigerian Friends : Pessimism is great because you are either always right or pleasantly surprised.